Y R Kidz Ambition Lyrics


Ambition by Y-R Kidz

[INTRO]
Is ur boy rappix, chilling wit wisezy. Ahaa!!, ok, haa.
[Verse1]
(Rappix): Let dem say wat they say or wat the fucking dem do,
I no send anybody cuz i know my destiny,
Am making cash everyday, I GAT NO WORRIES!.
Incase u neva know me,
Ask Mr. Wisezy.
They say i no go make am,
They're talking trash mehn!,
Backward never, Forward ever.
I go make cash mehn,
I know my God is not sleeping,
Am movin fast and not slow,
Am called rappix,
Dodging their bullet like matrix.
They dont know am a young boy into big things,
Omoh Naija, judge dis matter,
These niggas are wack, they no go even enta..
I fear nobody,
I fear no beat..
If u wanna know us, we are called Y-R Kidz..
look me wela from head to ma toes,
You will see my Lord is good,
Thats why am making doughs..
Y-R Kidz, we are two in one.
[Chorus(Y-R Kidz)]
We gat no time
We need to burst d air
We need let d people know
We don enta. Anyi abatago...

We gat no time
We just getting started
We need to let them know say,
We don enta.(x2)
[Verse2(Wisezy)]
This na our year of success
We do more, we talk less
We go always win d contest
Wen dey drink garri, we drink corn-flakes..
Yea, We don show lyk TV
Dats why we dey rise like BP
Very soon, those guyz wey dey beef us..
Lyk say we b soup, dem go lick us.
We top our league like Man-U
Clear road, our jeep go jam u..
U try to harm us, DAM BORO BANGA SHEGHE, DAMN U!!!!.
(U no fit hot like us, even if dey burn u)x2)..
We b simple boys
We b big boys
We go higher
We soo fire..
Nwanne kupu n'uzo, k'anyi pia tyre..
[**(REPEAT CHORUS)**]
[Verse3(Wisezy)]
Yea!!. Fuck into d bitches
Fuck into our enemies dat will come as witches
To steal our riches
And leave us in stitches..
Mehn!. We cant chear up
We cant give up just bcos of hold-up..
We need fans
We dont need fan
We deal with AC
Our name is not KCEE
But we gonna deal wit KCEE..
Yea!, Backward neva, Forward ever, huh!..
Wisezy rap like Jay-z, huh!.
[Verse4(Rappix)]
I fear nobody, including Mr.Kane,
People feel my flows cuz i rap like Lil-Wayne
I murder beats everyday pas Yung6ix
I started my hot rap at d age of 6
Huh!. I flow tight and i flow wela
If u doubt me, go grave go ask Mandela..
I rememba back in d days wen i was gettin started
Nobody regarded me, dey say am too tattered
I knelt down on my knees everyday
Praying to JAH!
To give me a sponsorer
And a manager
now am a good guy in my area
Street guyz are calling me Mr.Good, heh!.
Laughing every minute
God blessing my hustle
Lyk in d days of Mephibosheth.. Look at me goin Higher, Higher, Higher
All my haters, hug barb-wire
Huh!.
[**(REPEAT CHORUS)**]
[Rappix]
(We gat no time)x3),
We don enta.
(We gat no time)x2)
We need to let d people know, we don enta, huh!.
(We gat no time)x8).

Recently Searched Lyrics

Recently Viewed Lyrics